[Lyrics] God'Mich - Sisi Eko
Own A Blog Like This
For Questions, Inquiries, Click Here
Page | Group - Follow us - Call us - Hire Us -

upload your song here

Online music upload website

[Lyrics] God'Mich - Sisi Eko



This song is a love song and it talks about the feelings he has for a beautiful lagosian lady he met and fell in love with. But, had nothing yet materially to prove his love for her.


So, he pleaded with the lady to be patient and see what will happen soon between the both of them in their relationship. Which he later made it & become wealthy taking good care of the lady. Advice for every ladies out there. Always love your man whether he has it or, yet to have, because thing's can turn around in life at any moment of time for anyone.

DOWNLOAD MP3


 [INTRO]

 Yeah! Yeah!! God'Mich

    {Taj On The Beat...}

{VERSE 1:-}

     Girl the first time that i jam you ohh! (jam u ohh), 

     you make me turn my eye come dey look u ehh!! (dey look u ehh). 

    This make all my friends come dey talk sey omo nah wetin, Nah wetin dey do me ehh!!! 

      God'Mich dey for you,.! God'Mich dey for you,.!! 

      Girl i fit swear sey i go die for you..

(And), i fit kpai for you..!!! (ehh-iyi-eee)!

      [BRIDGE:-]

Show me the place (make i for enter)

Tell me ur location (make i for come) 

Show me the place (make i for enter)

Tell me ur location (make i for come)

    {CHORUS:-}

Aye___(Oooohh)

I can take you fly away

If you give me one chance

When you give me one time

SiSi Eko_(Repeat Chorus X2)

[SLANGS:-]=AChu,. KpaKpaDu,. KpaJu

AChu,. KpaKpaDu,. KpaJu (Aye) ehh!!!!

      AChu,. KpaKpaDu,. KpaJu 

AChu,. KpaKpaDu,. KpaJu (Aye) ehh!!!!

{VERSE 2:-}

Owu - Uuuuuu - Go far away

(Go far away)

Coz, i don make this money

(make this money)

Make my sugar baby dey OK!

Shugar Baby Sheh u dey alright..

follow me come make we for go UK!

But She tell me sey Baby is OK,

if i talk too much., e' go dey over.,

this  kind thing omo nah leg over!!!! 

     [BRIDGE:-]

Show me the place (make i for enter)

Tell me ur location (make i for come)

Show me the place (make i for enter)

Tell me ur location (make i for come)

        {CHORUS:-)

Aye____(Oooohh)

I can take you fly away

If you give me one chance

When you give me one time

SiSi Eko_(Repeat Chorus X2)

[SLANGS:-]=AChu,. KpaKpaDu,. KpaJu

AChu,. KpaKpaDu,. KpaJu (Aye) ehh!!!!

       AChu,. KpaKpaDu,. KpaJu

AChu,. KpaKpaDu,. KpaJu (Aye) ehh!!!!

{VERSE 3:-}

Ohh - Baby - Eeee - farabale (farabale)!

Come closer touch my body 

(touch my body)....!! Words on me coz you do me something....!!! Now i won hustle make i for get this owo....! Right right she dey alright...!! But now she don dey do somehow...!!! Why you come dey do like this...???  (Pls) Please me make i for dey happy...!!!!

     [BRIDGE:-]

Show me the place (make i for enter)

Tell me ur location (make i for come)

Show me the place (make i for enter)

Tell me ur location (make i for come)

      {CHORUS:-}

Aye____(Oooohh)

I can take you fly away

If you give me one chance

When you give me one time

SiSi Eko_(Repeat Chorus X2)

[SLANGS:-] AChu,. KpaKpaDu,. KpaJu

AChu,. KpaKpaDu,. KpaJu (Aye) ehh!!!!

        AChu,. KpaKpaDu,. KpaJu

AChu., KpaKpaDu,. KpaJu (Aye) ehh!!!!

        [OUTRO:-]

You don buy me for life...! You don buy me for life...!! I no dey wyn you wahali...!!! I no fit lie you wahali...!!!!

(Ahhiiiiiii)___God'Mich in d Building!!!!

                 {Taj On The Beat}!!!!


Post a Comment

0 Comments