Wetin be IPPIS and why ASUU say na 'anarchy' e go cause for di kontri
Own A Blog Like This
For Questions, Inquiries, Click Here
Page | Group - Follow us - Call us - Hire Us -

upload your song here

Online music upload website

Wetin be IPPIS and why ASUU say na 'anarchy' e go cause for di kontri


Nigeria university lecturers don reject federal goment plan to put dem inside di Integrated Payroll and Personnel Information System (IPPIS) but why dis don cause strong kwanta between ASUU and FG?

But first e dey important to note say di IPPIS - wey be central account for federal goment hand - na di way dem don already dey pay dia Ministries Department and Agencies workers









https://www.djprincej.com.ng/search/label/News
Tags

Post a Comment

0 Comments